This is what someone had to say after acceptance "Ollyspice thanks 4 the acceptment of my frend request on this facebook, it has teyed that i wanting to requested you becorse am always see you on oposite my street when you drive pass to work. Am admire you but i cant fit to tell you bcos i am not Educating".
Make ona see problem oh! LOL
ollyspice na true o it has really teyeeeeed i have wanting to talk to u. well d guy don talk im mind .i no really matta how him put am, the koko be say hm done tell u how im feel for. abi no be so
ReplyDeletewhy una no dey gree comment for this interesting and educating blog site. oya comment, comment now. i command u to comment, contribute. lol
ReplyDelete@jamboree,wetin come concern ¥o̶̲̅ϋ wit comment N̶̲̥̅̊a̶̲̥̅̊,and for ollyspice,¥o̶̲̅ϋ look cool frm U̶̲̥̅̊я pix... A big fan of urs,hope τ̅☺ meet ¥o̶̲̅ϋ .
Delete@ Timi, nawa o.how u take see my face na so tey u come see se i look cool. well sha, the truth is this blog site is just wonderful with its current and up-to-date happenings within and outside the country.its the place i get my daily news. so i advice other visitor to comment after reading so that we can share ideas and have fun at the end.
DeleteMeanwhile, i be atutuboyoyo, u no go like meet me. bcos y, i be apology. u sef go look for husband, na for internet babalawo se make u take catch ur man. lol